Man, those are some boots!
I’ve been meaning to upload this track for a while. Today is the perfect occasion. The simplicity of the bassline is so astounding. Thanks to Awesome Tapes from Africa for posting this a while back. I love this one.
Check here if you need a few pointers in Nigerian Pidgin English…
Sweet mother I no go forget you
For dey suffer we you suffer for me yeah
When i dey cry my mother go carry me
She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop! stop stop!! stop stop!!!
Make you no cry again
When i wan sleep my mother go pet me
She go lie me well-well for bed
She go cover me cloth say make you sleep
Sleep sleep my pikin
When i dey hungry my mom go run up and down
She dey find me somthing we i go chop
Sweet mother
Sweet mother
When i dey sick my mother go cry cry cry
She go say instead wey i go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleep
If i no chop, my mother no go chop
She no dey tire
Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother
Sweet mother